call now: +16043562925
  • https://pidgin-radio.creator-spring.com/
Welcome to our online radio station - the best world wide music hits for our listeners. Only on PIDGIN RADIO
  • Pidgin Radio x Huawei Technologies x Mtn Nigeria Don Gum body To bring una The Radio Ring Back Tune
  • Follow Our New Instagram Account @pidginradio01
  • Now You Fit Call Our Studio Line 013441000 Talk To Us Live
  • Pidgin Radio 100% Nigeria Music- 100% Nigeria Content – 100% For D Culture

Our Programs

Tgif na the show wey you go hear songs wey go make you turnup 24hrs non stop mix as one dj dey finish another dj dey take over..non stop mix from una fovourite djs around …more

Gospel vibes na that show wey  dey bring all gospel celebrity and fast rising gospel acts. make dem yarn about there music and talk about there projects and many more gospel vibes too dey feature …more

Yelloplaylist Na the show wey we dey bring you all the trending songs . good music.   this show is one of the best show on the radio.   na show wey go make you …more

New in town na the show wey we  dey play fresh songs as e dey hot . songs wey just dey drop we go dey playham sharp sharp. fresh .dope and correct songs wey you …more

Zero gbedu na the belt wey we go dey play una beta songs wey dey trending ..or wey don trend before na non stop e zero gbedu .. and na songs wey you know na …more

Call us:
+16043562925
Copyright © 2017, PIDGIN RADIO. All rights reserved. Crafted by Pentagrande