Tgif na the show wey you go hear songs wey go make you turnup 24hrs non stop mix as one dj dey finish another dj dey take over..non stop mix from una fovourite djs around the world only on fridays.
Archives: Program
Gospel vibes na that show wey dey bring all gospel celebrity and fast rising gospel acts.
make dem yarn about there music and talk about there projects and many more
gospel vibes too dey feature top ten gospel songs.
as hp go dey bring una all this onc Every Sunday 9AM/ 9Pm.
follow us Via on instagram @pidginradio1 twitter @pidginradio
follow hp on all social media. @itsurgurlhp.
Yelloplaylist Na the show wey we dey bring you all the trending songs . good music.
this show is one of the best show on the radio.
na show wey go make you dey current for songs. update your playlist.
as Daps of lagos x fayfay the energygoddess x the savage queen {Duntless}
every satruday 12pm Nigeria time.
tune in .
New in town na the show wey we dey play fresh songs as e dey hot .
songs wey just dey drop we go dey playham sharp sharp. fresh .dope and correct
songs wey you never hear wey be say na only pidgin radio you go dey hear.
Zero gbedu na the belt wey we go dey play una beta songs wey dey trending ..or wey don trend before na non stop e zero gbedu .. and na songs wey you know na e we dey play so you go fit sing along.